A video making the rounds online captures the moment female students of a secondary school were crying because a male corps member was preparing to leave them following the completion of his one year NYSC programme.
The male and female students all gathered to bid him farewell on his last day in the school and the moment turned overtly emotional.
He could be seen comforting the teenage girls and urging them to stop crying, while thanking each of them for their show of love and care.
Sharing the clip, the corper captioned; “I miss you all, my love for you guys is forever God bless you all! Thanks for the love and care.”
Massive reactions trailed ... as many netizens wondered why only the girls appeared to be heartbroken by the act that the corper’s service is about to end.
Watch video below:
nonilayne commented; Corper Toheeb well done 😂
falcrown; But why are the boys not crying ….. WONDERFUL 🤔!!!!
olutade_rasaq_crownstar; Awon ashiere 😂😂 Godforbid make I miss my teacher
essayzgodmade; One go still find am come lagos … nah so her journey go start 😂
gunnerbwy2; Na the ones wey don get belle Dey cry so
starphyzor02; U sha see say boy no many there 😂😂wetin that one tell you ?😂
larey_vibez; Make dem retain am na, u sure say this guy nor dey hmmm I nor talk ooo 😌
ademola_notiq; That boy wey put on shade don smoke before coming to school werey just Dey laugh
bright.surprise; My question is why those guys didn’t cry 😭
charles_slime1600; Aje dem Dey go meet Wereyy lowkey 😂 @barhddest419 take mic 🎤 😹
ola_billion; lol 😂 no be the corper them miss … nah … and urgent money 😂 I Dey tell you
bigbolaji0122; Una dey craze in Dj chicken voice 😂
lawa_lmore; 😂😂😂😂 Ahahah this kind thing later cast that year
razzyrichiie_; Na only legends go know wetin dey sup down beneath
____bader001; There must be a reason why they’re missing him😂😂😂😂😂
wazimayo; I remember when I dey school that year. My classmate wey my teacher dey always frown for all the time. Babe even dey chop am steadily omoh.
Leave a Comment