Popular singer Portable and his wife, Omobewaji who are currently Kenya for a show and enjoying the vacation.
Omobewaji was seen eating and enjoying a popular Yoruba song that says when she was hustling and working no one saw her, but now she can now eat three times a day.
Her husband was seen making jest of her that she is enjoying herself with his money.
Midey231 wrote: Husband of the year with small touch of skoin skoin ????
Paidforever wrote: Eyen side chick ekun Amumora o ????????
Itzarinaola wrote: Definition o dem no Dey put mouth for husband and wife matter
Olamide wrote: Portable dey romantic pass my babe ????????
Mosunmolar wrote: Abeg make portable no disrespect this lady online again oooo cos woman wey dey give you peace like this no deserve such ????????
Dukiessjeweries wrote: When A Man Loves His Wife He Truly Loves Her???? Nothing Your Chief Advisor Can Do????
Bloger_ksmart wrote: Queen dami look at this post with bombastic eyes ???? ????
Charle_da_viper wrote: ALL I SEE IS PURE LOVE ❤️ GOD BLESS YOU BOTH ????
Linqwa wrote: Twins loading omo olalomi????????????????????????
Ebiarede wrote: All portable wife’s na this him first wife dey enjoy pass???????? if na be the other wife I no go gree o
Oluwa_gbemi_ ola wrote: She never happy for once ???????????? na so so she dey squeeze face ????????????????
Leave a Comment