Davido and Chioma have been having the time of their lives in Jamaica for her 29th birthday celebration, regardless of the fact that there was a ‘distraction’ from Wizkid.
A recent video of the lovely couple surfaced from their trip in Jamaica, and Chioma could be seen grinding on her husband Davido.
As lovely as they looked, there were still naysayers in the comment section, with a sprinkle of positive comments.
only1boujee wrote, “I see why he cheating now”
dah_real_marley_kash wrote, “Imagine she no even sabi sef.”
welcome_to_2025 wrote, “Davido and privacy is never a thing. Tueeehhh”
ou_qucci01 wrote, “This woman dance no even de seductive”
sweet_likka_shuga wrote, “Some of una wey dey call her endurance,dey on top one broke man bed with big polo dey form wifey and e nor go marry una he fit still dey beatttt and cheat on u on top but una dey bear,na inside toilet some of una dey cry sef but u dey here dey yarn dust!”
thee_real_chinny wrote, “Na why him dey cheat, which kind twerking be this one? Put hand for table like mama,Wetin do ur knees? He obviously isn’t feeling it”
adesewa00 wrote, “Popsy will soon be awake”
miss_agejl wrote, “”Zero sex appeal” She go rock David finish him go carry the next available waitress go house”
kunz_cabasa wrote, “Ohh na why e clear na why no doubt she no sabi all this things ohh na why.”
cameo_fredyn wrote, “Wizkid never wake up see this one yet”
anuoluwamoriqba wrote, “If she like make she bend like kangaroo obo go still cheat”
Leave a Comment